Good to have you here sir.Hello @Obari i think having this section is a wonderful idea, what part of Nigeria are you from? Am from Delta State warri
Thank you, what jobs do you have available?Good to have you here sir.
Me I be correct PORT Harcourt boy and I Dey very glad to see you for this wonderful place and I believe say you na correct person and you go help us bring more users wey go interact and help keep the forum very active.
Currently we get some jobs wey Dey available wey you fit do collect small thing put for pocket and as a moderator, I no go waste anytime approve your work if you do am well, so your payment no go delay.
Once again, welcome to the forum.
Cheers
Obari.
Here is the linkThank you, what jobs do you have available?
HiThis place is dedicated to Nigerians but others are welcome to chat as we would love to have everyone share in the beauty of the country.
I done share the link to many people ooo I be 9ja for lifeSo you be Naija and you just hide for here
Glad you finally identified yourself
Abeg try make we get more people for here by helping sharing your referral link
Welcome to our own local board
Na we Dey here
Aswear 9ja no dey carry lastI done share the link to many people ooo I be 9ja for life
we dey everywhere oooAswear 9ja no dey carry last
We no dey gree at all.we dey everywhere ooo
My people how una dey?This place is dedicated to Nigerians but others are welcome to chat as we would love to have everyone share in the beauty of the country.
We use essential cookies to make this site work, and optional cookies to enhance your experience.